Artiste : Yemi Alade ft. R2Bees
Song Lyrics : Pose
INTRO (Yemi Alade n R2Bees)
ratatatatata......
**** denge pose, yes you know
iyoo R2Bees,lets go lets go
CHORUS (Yemi Alade)
you too like to dema
you sabi dema
oya pose ayakaka
you too like to dema
you sabi dema
strick dey pose
oya pose
change your style denge pose
oya now denge pose
change your style make you pose
heeey ayatata
VERSE 1 (Yemi Alade)
chai sister de de dema
she too dema she dey pose
chai sister giwa dema
she too dema she dey pose
heey oya pose
if you sabi dema make you pose
oya now oya denge pose
change your style make you pose
aaaah ayatata hey hey hey raaa
VERSE 2 (R2Bees)
hey you too dema
see the things you dey to them a
e dey make i dey hummer
nea wo y3 nu b3 mame adambo
so you want it i get am much
oh baby kick me like say ******
i still go carry for your bank
remember say you dey talk to the gun
i dey give champgne cus am already brand
hey hey i go give you Dollar
giving you my gaala
lyricsinghdotcom
give it to me one time
rock with the brothers wey come from Ghana
girl i no go taya
chocking you in the wire
make you feel allright
even if you no like okada
oya pose
oya make you go down ayo pose
hey hey nobody knows
wey thing you giving to me she u be pope
VERSE 3 (Yemi Alade)
heeeeeey ayatata
hey hey hey oya pose
ruturingi nanini
i love to dey winging whinene
i like to the bringing banini
binigin danginigin
loving you honeni
oooh ninini naana
ooo boy where the Dollar
boy dey shake the Dollar
baby no wahala
ninini naana
oya where the Dollar
make we shake the Dollar
ooooooh i go pose
oya pose
CHORUS (Yemi alade)
heey oya pose
if you sabi dema make you pose
oya now oya denge pose
change your style make you pose
aaaah ayatata hey hey hey
SOURCE : www.LyricsInGh.com
DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YOU DO.
Hope you did not miss these lyrics too.....
[Lyrics] Tinny - Badder Than Them
[Lyrics] Strongman - Girls Kasa
[Lyrics] Samini - ZongoZerr ft. Kwabena Kwabena
[Lyrics] EL - Ayayaa Remix ft. Sarkodie