Monday 2 April 2018

Stonebwoy – Tomorrow Lyrics

  adaawa       Monday 2 April 2018
Stonebwoy Tomorrow Lyrics



Stonebwoy Tomorrow Lyrics

INTRO Stonebwoy
Ei ei ei yeeiiii
Arrrrrrrrrbwoy BHIM
Another real life story (yeah)

VERSE 1 Stonebwoy
Hustling from Chorkor to Mamprobi
From Ashaiman to Kotobaabi
We dey burn under the sun but still give Jah Jah the glory
Well then then then
Sometimes E be dog chain I dey carry
Meat pie wura I dey rush I dey hurry
Dada ba for where E be like sey kayayo ah go marry (Anyway)


HOOK Stonebwoy
Weytin be my own
Am not in this alone
Because somebody E dey sweat for the air condition E be loan he dey owe
S3 me de me ti bo bom na s3 one day mey3 yei a
Na s3 one day mey3 yei a
Wan na med) nu 3na wan na 3b3gyi attitude (Oh Lord Of Mercy) //2×

CHORUS Stonebwoy 2x
Cos nobody no know
Nobody no know
Nobody no know
Knows tomorrow //2×


VERSE 2 Stonebwoy
Hustler never envy another man (No)
Hustler never envy another soul
Cuz you never know what ever Jah plan
But unuh ah go reap whatever yah sow
And Then Be Happy Fi The People Who Succeed
Because Everything That You Wish Fi Dem The Same You Receive
Karma Is A Man You Can’t Deceive
Success Is a State Of Mind Don’t Be Caught Up In Greed
No matter what you do, the rich man die
No matter what you say, the poor man dies too
We are hustling but for a while
Some day we yah go fade away

REPEAT_HOOK : //2×

REPEAT_CHORUS : //2×


Weytin be my own
Am not in this alone
Because somebody E dey sweat for the air condition E be loan he dey own

REPEAT_HOOK 

S t o n e God Again

lyrics of tomorrow by stonebwoy
logoblog

Thanks for reading Stonebwoy – Tomorrow Lyrics

Previous
« Prev Post

No comments:

Post a Comment

close