Tuesday 6 March 2018

Shatta Wale – Shito Lyrics

  adaawa       Tuesday 6 March 2018
Shatta Wale Shito Lyrics



Shatta Wale Shito Lyrics

INTRO Shatta Wale
Sometimes edey funny me yee,edey funny me yee
Ny3 haa w) wa am3 yi,ooh oh oh,ooh oh oh
Ny3 haa w) wa am3 yi,ooh oh oh,ooh oh oh

VERSE 1 Shatta Wale
Everyday you say you be clean heart you be rightous
Dem say dem be better than me but I be virus
What dem go do wey we go envy
Me i dey pray for my enemy
Nyame si e go lay the table infrom of my enemies
And i go shine raise to the sky
The pain you dey feel for your heart o you cause am o paddie
Na only you sabi,me too i dey run that money
Charlie ibi long long jurney
Don't be a judas,oh jonny


CHORUS Shatta Wale
Waa waa oh
Esha l3 tam) shito
Waa waa Oh
Egbe l3 tam) shito
Waa waa Oh
The thing dey pain am oo
Waa waa Oh
Why you dey cry iyoo iyoo ee

VERSE 2 Shatta Wale
If you no understand the thing
Come to my place make i show you the thing
No be so we dey think
Come to the wise walk with the king
Charlie you know me i taara
Soldier you know me i taya
You know say i dey trow fire
Pepper go burn you muge baaya
Bwoy a chat you a chat
Me know unu cyan walk unu talk
So makeup your mind before man ago murder your spot
Mern,hey shatta hey shatta
Always keep my thing fatter
Yo wanker,you know say you fraid so better mind you busss


CHORUS Shatta Wale
Waa waa oh
Esha l3 tam) shito
Waa waa Oh
Egbe l3 tam) shito
Waa waa Oh
The thing dey pain am oo
Waa waa Oh
Why you dey cry iyoo iyoo ee

VERSE 3 Shatta Wale
Y3 ka wo ntie
Bebi bebi na wo b3 uh
K3 ayiwe ni onuu obaa na k3 oyingb3
Ma we dey tripple
What some dey do no be real oo
So i dey pray for my funs, i dey pray for friends,i dey pray my people,Ghana
Some man a walk with wire like informer
Dem dey envy when the people yelling like Obama
Watch dem when dem come to you
Same people ago sell you out
Me know dem like me boxers inna mi jeans


CHORUS Shatta Wale
Waa waa oh
Esha l3 tam) shito
Waa waa Oh
Egbe l3 tam) shito
Waa waa Oh
The thing dey pain am oo
Waa waa Oh
Why you dey cry iyoo iyoo ee

OUTRO Shatta Wale
Y3 ka wo ntie
Bebi bebi na wo b3 uh
K3 ayiwe ni onuu obaa na k3 oyingb3

lyrics of shito by shatta wale
logoblog

Thanks for reading Shatta Wale – Shito Lyrics

Previous
« Prev Post

No comments:

Post a Comment

close