Tuesday 9 January 2018

MC Galaxy – Showers Of Blessings Lyrics

  adaawa       Tuesday 9 January 2018
MC Galaxy Showers of Blessings


MC Galaxy Showers Of Blessings Lyrics

HOOK 2x MC Galaxy
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise

VERSE 1 MC Galaxy
The things wey my eye see e dey make me shout, Hallelujah hey
They say i fall but i stand oo, and i bounce back oo
See every morning oo, i dey thank God oo, Hallelujah hey
Everybody follow me say halle halle

CHORUS MC Galaxy 2x
Showers of blessings, Showers of blessings
Ny papa bless me, my papa bless me yo


HOOK MC Galaxy 2x
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise

VERSE 2 MC Galaxy
See make we dance odi don don
Make we roll agboti odi don don
Oya dance odi don don
Make we roll agboti odi don don
Ima bom,ememe bom
Ejoro bom bom bom,ejoro bom
Urara bom,mforo bom
Ekeremi recom abasi ooo

CHORUS MC Galaxy 2x
Showers of blessings, Showers of blessings
Ny papa bless me, my papa bless me yo


HOOk MC Galaxy 4x
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise

BRIDGE MC Galaxy 2x
Hallelu Hallelu
Oya join me say Hallelujah
Hallelu Hallelu
Make una join me say Hallelujah


oh Hallelujah hey

HOOK MC Galaxy 4x
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise

lyrics of showers of blessing by mc galaxy
logoblog

Thanks for reading MC Galaxy – Showers Of Blessings Lyrics

Previous
« Prev Post
close