Friday 1 December 2017

Shatta Wale – Satan Company Lyrics

  adaawa       Friday 1 December 2017
Shatta Wale Satan Company Lyrics


Shatta Wale Satan Company Lyrics

INTRO Shatta Wale
I be man so i no run from war
If fire dey burn fire service you for call

VERSE 1 Shatta Wale
How many times
Wey you go show me tall me say you be this and that
Too many times
Wey you dey lie to the people say you your pocket dey fat
See what i dey do you don't have a clue
Ony3 onu shishi hu
Different me,different you
Itsu to,ifee susu
Daan3 ok3 battle, ni its3 bo3 oba ko
Oona ohe wakojako
Now the thing change and you dey want claim
You still dey fight for fame
You no dey shame,you no dey shame
As you see shatta dey reign
I hope by now you see say my God great
What did you get for the hate


CHORUS Shatta Wale
etie etie
Who say e and shatta wale go dey race
etie etie
I go continuou sneez for dem faces
etie etie
Satan company run for the place
etie etie
Linda your boy no get space

VERSE 2 Shatta Wale
Now everything change
Shatta Wale make very verything change
No be like back inna the days
When you play with your thing and your thing stray
When you dey charge 3k,4k your highest just be 10k
Taa ide ob)m) den
You try but your bank say you no dey save
Biane om) nyebo gbek3 bii eda
Mikesh you no dey fit pay my guy go shave
No be now you go do this track
I dey suspect this series from D Black
I realy don't know if now you wan rap
These days i dey shock why you thing too wack
Go back make you no talk
You for go start school again with slate and chalk


CHORUS Shatta Wale
etie etie
Who say e and shatta wale go dey race
etie etie
I go continuou sneez for dem faces
etie etie
Satan company run for the place
etie etie
Linda your boy no get space

RPT OF VERSE 1 Shatta Wale
How many times
Wey you go show me tall me say you be this and that
Too many times
Wey you dey lie to the people say you your pocket dey fat
See what i dey do you don't have a clue
Ony3 onu shishi hu
Different me,different you
Itsu to,ifee susu
Daan3 ok3 battle, ni its3 bo3 oba ko
Oona ohe wakojako
Now the thing change and you dey want claim
You still dey fight for fame
You no dey shame,you no dey shame
As you see shatta dey reign
I hope by now you see say my God great
What did you get for the hate


CHORUS Shatta Wale
etie etie
Who say e then shatta wale go dey race
etie etie
I go continuou sneez for dem faces
etie etie
Satan company run for the place
etie etie
Linda your boy no get space

lyrics of satan company by shatta wale
logoblog

Thanks for reading Shatta Wale – Satan Company Lyrics

Previous
« Prev Post
close