Monday 27 November 2017

Shatta Wale – Timaya Lyrics (Timaya Diss)

  adaawa       Monday 27 November 2017
Shatta Wale Timaya Lyrics (Timaya Diss)



Shatta Wale Timaya Lyrics (Timaya Diss)

INTRO Shatta Wale
Ino be you you say you know nobody
See me i chock for my cool place oo
And i dey try for my cool place ooo
I no go follow no fool race oo
Shout out to my thug dem wey no me

VERSE 1 Shatta Wale
Inye iye,Inye iye
Inye iye,Inye iye
That be your style oo
Inye iye,Inye iye
If you say today
You dont know my name
Olu oomale, see i penetrate
See if timaya say, if timaya say
Me i be shoe shine
I go just a say
And i go tell am say
And i go tell am say
You mother, your father be my class mate


CHORUS Shatta Wale 2x
Ami say 
Inye iye,Inye iye
Inye iye,Inye iye
That be your style oo Timaya eee
Inye iye,Inye iye
Don't try shatta wale,obaa laje

VERSE 2 Shatta Wale
You say you be plantain boy,plantain boy
African dancehall artiste old boy
Ibi so sad say you be show boy
Ibi fufu you for pound like you for be house boy
Naa tebelu, naa tebelu
Angry pikin come chop banku
If i tell you what i dey go through
You go shut up that your mouth and salute
You gemmie the stlye, your style be wack
You shaa for dancehall charlie go back
Come to Ghana and do that you thing
We go show say all your thing just be rag


CHORUS Shatta Wale 2x
Ami say 
Inye iye,Inye iye
Inye iye,Inye iye
That be your style oo Timaya eee
Inye iye,Inye iye
Don't try shatta wale,obaa laje

OUTRO Shatta Wale
okey any body wey e won continuor
Go fit continuor
I dey wait for una yeee,kuasia


lyrics of timaya by shatta wale
logoblog

Thanks for reading Shatta Wale – Timaya Lyrics (Timaya Diss)

Previous
« Prev Post
close