Thursday, 30 March 2017

Iyanya – Odo Ye Wu Lyrics

  adaawa       Thursday, 30 March 2017
 Iyanya – Odo Ye Wu Lyrics



Iyanya - Odo Ye Wu Lyrics

odo ye wu
i wonder weytin dem talk
boby na me,tell me weytin you talk
nobody no talk, for this our love
ma baby na me, baby ojini nofor
remember say e don tey
ma baby no be today
this our loving ooo
you forget just yesterday
ibi me dey use me dey pose
say this na him ooo

God help me,o God help me

sister help me,come help me
story you wan create
*************

wa ba me baaa ...
wa ba me baaa ...
she no go go ...
i love her so ..


**********
**********

my own go better
i go buy you anything
**********
help me shout hallelujah eee
this our loving ooo eee
help me shout hallelujah eee
say no me oooo
help me shout hallelujah eee
see loving oo eeee
help me shout hallelujah eee
say no me oooo

odo ye wu
tell me weytin i do
i dey find money
na e make i come back at you
my love no *********
ibi ghetto wey i find you
i go make am up to ypu

remember say e don tey
ma baby no be today
this our loving ooo
you forget just yesterday
ibi me dey use me dey pose
say this na him ooo

odo ye wu
God help me,o God help me
sister help me,come help me
story you wan create
*************

wa ba me baaa ...
wa ba me baaa ...
she no go go ...
i love her so ..


**********
**********

Hope you did not miss these lyrics too.....


logoblog

Thanks for reading Iyanya – Odo Ye Wu Lyrics

Previous
« Prev Post
close