Tuesday 16 August 2016

Lyrics: Patoranking – This Kind Luv Ft. Wizkid

  Unknown       Tuesday 16 August 2016

Artiste : Patpranking ft Wizkid
Song lyrics : This Kind Luv

[Intro: Wizkid]
Whoa wow wow wow wow
Yeah!

[Hook: Wizkid]
I get money lapo mo tun gbe de
E ba mi pe Modupe mo tun gbe de o
O gbe gele sori se me tun gbe de
Ba mi jo no shakara mo tun gbe de o (2x)

[Chorus: Wizkid]
Baby girl I want this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uuhh (aro!)
Baby girl I tell you this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uhh (ehh!)
Baby girl mo ni

[Verse 1: Patoranking]
I don’t know why your love a di ting wey me think ’bout
5-star treating you giving your gal, me nah don’t
Unto me time, yes mi gonna devote
L.O.V.E. me love you gal full boat
Anything you want gal you can order
Me love you me nuh need another
So tell the girl dem not to bother
Across the ocean, across the border
You worth more than a billion dollar
Straight down to Addis-Ababa
This kind luv has taken us further
Nobody test gal, no badder
[Chorus: Wizkid]
Baby girl I want this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uuhh (aro!)
Naija lyrics zone dot com
Baby girl I tell you this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uhh (ehh!)
Baby girl mo ni [Verse 2: Patoranking]
They can say what they wanna say
(Say what they wanna say)
They can do what they wanna do
(Do what they wanna do)
No matter what the hater’s say
I still get my eyes on you
Gonna be with you even if they say na taboo (taboo)
All my skin I go draw your tattoo
Girl you make my life turn brand new
If me have to choose
Me gwan chose another you

Gonna be with you even if they say na taboo
All my skin I go draw your tattoo
Girl you make my life turn brand new
If me have to choose
Me gwan chose another you

[Hook]

[Chorus: Wizkid]
Baby girl I want this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uuhh (aro!)
Naija lyrics zone dot com
Baby girl I tell you this kind luv (this kind luv)
This kind luv e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uhh (ehh!)
Baby girl mo ni
logoblog

Thanks for reading Lyrics: Patoranking – This Kind Luv Ft. Wizkid

Previous
« Prev Post
close