Wednesday, 25 February 2015

[Lyrics] Sound Sultan - Dem Laugh When You Laugh ft patoranking

  adaawa       Wednesday, 25 February 2015



Artiste : Sound Sultan ft patoranking
Song Lyrics : Dem Laugh When You Laugh

   INTRO (sound sultan)
taking up the sound
hmm, faya there
num enum enum num one
una fit listen to the don
enum enum num two
ty mix pon the mixing
enomi nomi nom three
jay sleeky sleeky pon the knacking
enum enum num four
sound sultan, patoranking

   CHORUS (sound sultan)
them go cry when you cry o
smile when you smile o
laugh when you laugh o
do what them got to show you say them love you but omo aiye ma le
omo them go jump when you jump o
bend when you when bend o
then we been send o
it all depend o
they will show you say them love you but aiye ma le
aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le

  VERSE 1 (sound sultan)
omo see love for them eye but na lie them dey lie
all them know na the thing them go buy for dubai
e go clear like ororo
omo, clear like ororo
all these fake love them dey show na ojoro
won gbe koto
gbe koto
gbe koto
gbe koto
fun ira won
fun ira won
fun ira won
fun ira won

wo koto
wo koto
wo koto
wo koto
fun ira won
fun ira won
fun ira won
fun ira won

   CHORUS (sound sultan)
them go cry when you cry o
smile when you smile o
laugh when you laugh o
do what them got to show you say them love you but omo aiye ma le
omo them go jump when you jump o
bend when you when bend o
then we be send o
it all depend o
they will show you say them love you but omo aiye ma le

   VERSE (sound sultan)
when i start, them be say omo boy, you no fit make am with music
dust your kpali on the double make you go find job o
hmm, 20 years and they learn and they see say i don make am with music
same people say na them say make i no stop o
aiye ma le
oro po o, ni iwe kobo o
ota po o, b’ore shey po o
lopolopo

enum enum num one
una fit listen to the don
enum enum num two
ty mix pon the mixing
enum enum num three
jay sleeky sleeky pon the knacking
enum enum num four
sound sultan, patoranking

  VERSE 3 (Patoranking)
don’t it hurt so bad
when the word is close to you but never will tell you the truth
the world will like to eat from the fruit of a tree but won’t water the root
and when everything set
even your close man wan shoot
when everything set
even your right man wan shoot
fire born don’t you leave it
inma we activity
do we merger no mind no raptivity
me no wan see una like fuel scarcity
*** represent no *** calamity
oya see them for corner
them dey eye me for corner
them no want me to prosper
so me leave them for corner

eh aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le
aiye ma le
aiye ma le le le le le

 OUTRO (sound sultan)
out from the box
and forever
naija ninja
jay sleeky sleeky
you got another one

SOURCE : www.LyricsInGh.com

DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YOU DO.

Hope you did not miss these lyrics too.....

[Lyrics] Shatta Wale - Get That From
[Lyrics] Stonebwoy - Come Over ft MzVee
[Lyrics] SKD - Stop Pretending
[Lyrics] R2bees - Slow Down ft. Wizkid

logoblog

Thanks for reading [Lyrics] Sound Sultan - Dem Laugh When You Laugh ft patoranking

close