[DOWNLOAD]
Artist : Shatta Wale
Song Lyrics : My Life (I Thank God)
INTRO (Shatta Wale)
heey who say him a dy man
shatta wale say
when i dey sick only God heeey
dey give me strength heeey yee yee
heeey what i for shop heeey
only God heeey
wey dey keep me full heeey yee yee
CHORUS (Shatta Wale) 2x
i thank God for my life ooo ooo
my life ooo ooo,my life ooo ooo ooo
so thank God for your life ooo ooo
your life ooo ooo,your life ooo ooo ooo
VERSE 1 (Shatta Wale)
so believe in God my guy,my guy
believe you ago survive
if jah say you
i go shine and shine and shine
no bodder go fit take your life
the hater dem afi go behind
becu spricualy we concour dem long time
i no dey fear nothing heey
i dey work and get my pay
see how Jah bless me
who say God no dey
CHORUS (Shatta Wale) 2x
i thank God for my life ooo ooo
my life ooo ooo,my life ooo ooo ooo
so thank God for your life ooo ooo
your life ooo ooo,your life ooo ooo ooo
VERSE 2 (Shatta Wale)
becu your life is precious
so take am very serious
know wen you fi know say Jah love you so be pompous
just be humble ooo
you no go stumble ooo
you no go fally ooo ooo ooo
the enemy go try ooo
but they no go fity ooo
they go dey wonder ooo
i see some before ooo
CHORUS (Shatta Wale) 2x
i thank God for my life ooo ooo
my life ooo ooo,my life ooo ooo ooo
so thank God for your life ooo ooo
your life ooo ooo,your life ooo ooo ooo
RPT OF VERSE 1 (Shatta Wale)
when i dey sick only God heeey
dey give me stregnth heeey yee yee
heeey what i for shop heeey
only God heeey
wey dey give me food heeey yee yee
so believe in God my guy,my guy
believe you ago survive
if jah say you
i go shine and shine and shine
no bodder go fit take your life
the hater dem afi go behind
becu spricualy we concour dem long time
i no dey fear nothing heey
i dey work and get my pay
see how Jah bless me
who say God no dey
CHORUS (Shatta Wale) 3x
i thank God for my life ooo ooo
my life ooo ooo,my life ooo ooo ooo
so thank God for your life ooo ooo
your life ooo ooo,your life ooo ooo ooo
SOURCE : www.LyricsInGh.com
DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YO DO.
Hope you did not miss these lyrics too.....
[Lyrics] Oritse Femi - Double Wahala (Feat. D'Banj)
[Lyrics] 2face Idibia - Let Somebody Love You (Feat. Bridget Kelly)
[Lyrics] Samini - Super Star
[Lyrics] Shatta Wale - Dangerous