Artist : R2bees
Song Lyrics : All Dem Lies
INTRO (R2bees)
R R R R2bees,Refuse To Be Broke 17x
VERSE 1 (Mugees)
hey just yesterday,say i no go fit to make the joueny
even when i pay my toe say dem no go let me
wey i say i no go stop dey walk on you dey hear me
cus i no dey hear dem lies lies
don't mind what they say
ibi me dey choose to listen no body for tell me
all becouse i no be nobody wey nobody wey send me
but i still they listen i dey still dey pay my levy
make i know say if i no dey try try
i no be alone for my thing
so when i dey reason ibi double i dey pin yeee
ibi your bone for your meet
don't you let nobody crush it nobody for cheap
ibi one life we dey live
make you no dey let it go for free yeee
CHORUS (Mugees)
oh why oh why,you be listening to all dem lies
and no mountain is too high,if you try you get to the hight yee
why oh why,you be listening to all dem lies
and no mountain is too high,if you try you get to the hight yee
yess you knowww
VERSE 2 (Mugees)
too much a now cp cp but mi no go pass out
this life too tricky tricky but mi have mi cards out
no play no micky micky cus mi na no yab mouth
feeling now preety see the city when mi tag out,tag out
fi the money so we have a ****
but to the ghetto youth dem only weh we dey sack out
because a dem alone dey face it know mi dey talk about
dem want to know the way we dey make it dem dey chat out
anything impossible you go fit make am possible
if you take a look at me you go see what the hussle do
anything Jah Jah no like no make the devil force you do
make you no go behind your brother ibi one before the two
opportunity dey come so my brother better run
family dey need your hand you for show say you be man
mommy you always dey yan she no dey fi buy no yam
so i say what be the plan you for own a bigger land yee
this be the time you for dey move outa your bed
make you no dey sleep no more make show say your eye dey red heeey
eno dey matter you no dey have no desert
you go reap what you dey water cus you too you dey deserve heeey
CHORUS (Mugees)
h why oh why,you be listening to all dem lies
and no mountain is too high,if you try you get to the hight yee
why oh why,you be listening to all dem lies
and no mountain is too high,if you try you get to the hight yee
VERSE 3 (Paedae)
wad up wad up,finger in the air
yo i said i started as a nobody
issue dead was reckless
now i got the hoe **** on my necklace
and im the number one on eybody guess list
got crystal for dinner,Rossy for brakefast
and i will never fall,i will boil till our casket
i heard talk is cheap,manners just priceless
i told my sis don't cry,sis how whether these crisis
turn rag to riches move from grass to grace
now on a business but it feel we'av been here for ages
talk of eight years we'av under ground for eight years
so halla it a niggar when you see him
chears,otherwaa stay clear
or we go smoke you all like trees and turn you a new papers
*** thosen't kill you but surely makes you stronger
so allthough im like tinny and i got such a temper
i never retreat or never do i surrender
money money money yaa that is the agender
honey honey honey say rude boy be mental
you doughted me look at wha i turn to
ratio is parthetic,sunlight turn two
i done did you atempt to
im living your bosses dream
thank you hommie ****
anyday anytime dog atempt you
i leave you in peace allthough it could have been pieces
God bless your soul say Amen to Jesus
jees yes recognise your places
R2bees the rolex forever we eat first
SOURCE : www.LyricsInGh.com
DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YO DO.
Hope you did not miss these lyrics too.....
[Lyrics] Oritse Femi - Double Wahala (Feat. D'Banj)
[Lyrics] Shatta Wale - My Life
[Lyrics] Ice Prince - Can I Talk (Feat. Joell Ortiz N M.I)
[Lyrics] Shatta Wale - Dangerous