Monday, 23 June 2014

[Lyrics] Omawumi - If You Ask Me

  adaawa       Monday, 23 June 2014



Artist :  Omawumi
Song Lyrics : If You Ask Me

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
Verse 1
The reason for the reason for the reason why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, I no go lie, e pass me
I’ve got to tell the story and I’ve got to tell it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin

Wait till the second verse before my story begins

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
-->
Verse 2
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don’t know what to say I don;t know what to tell her mother
E be like say she get belle

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
SOURCE : www.LyricsInGh.com

DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YO DO.

Hope you did not miss these lyrics too.....

[Lyrics] Shatta Wale - Dancehall Commando
[Lyrics] 9ice - HBD
[Lyrics] Wizkid - Roll It (Remix) (Feat. Akon N Banky W)
[Lyrics] Jayso - Making Tasha Proud (Feat A.I)

logoblog

Thanks for reading [Lyrics] Omawumi - If You Ask Me

close