Artist : Terry G
Song Lyrics : Run Mad Part 2
Hale..wa sa re
Sa re
Kia oya mako bata
Werewere kiamosa
Werewere kiamosa o o o
Jay pizzle production
You say you won run run run
Run run run pass Terry G
You go be paper
Awon ota mi wa wa wa
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
(Oya where the paper eh)
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
(Oya where the paper eh)
As I see say the bacca na international….eh hu hu
See ebelebe wey dey make me dey ginger o o eh
I no wan hear them say
I no wan hear say them tell you say
Oya The girl no whine again
See ebelebe she dey dance again o
When we sipping ***
Rosay mu inu mi dun
Koni tan loruko Jesu
Oya every body say Amen…eh
Oya bi won lere
Won mo pe moni were
Sugbon t’oba fe bami sere
Omo you go follow follow pee
-->
You say you won run run run
Run run run pass Terry G
You go be paper
Awon ota mi wa wa wa
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
Oya where the paper eh
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
Oya where the paper eh
Oya no time for shoe shiner o
No time for you local p
Awa international
Omo t’oba lo n binu binu iyen kan e
Oya se won ya were ni
Abi se won ni were ni
Won bi won da kole dabi temi
Make you no go pick paper for your adugbo
To ba wun won ko wa fe gbre gedege
To ba wun won ko wa fe gbre gedige
Oya ina olorun ajo won o
O leshan leshan
O leshan leshan
Ta lo leshan leshan
O ma leshan leshan eh
Wa ma sha paper oo wa sorry eh
I sorry eh o lolo eh
You say she won skipolo you won skipolo eh
You jangbana jangbana
Oskego eh o noh noh noh noh
Naso e go be eh
You say you won run run run
Run run run pass Terry G
You go be paper
Awon ota mi wa wa wa
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
Oya where the paper eh
Lebe lebe lebe eleh eleh
Lebe lebe lebe lolo eh eh
Lebe lebe lebe eh eh
Oya where the paper eh
Wa ko bata wa ko bata
Se bo lo o ni were
Se bo lo o ni were
Oya wa ko bata oya wa ko bata
Se bo lo ni were make way
O le run run run
You can only run run run dan dan
Oya sare sare
Oya ko bata ko ese ka nle ka nle make way
Ma sun lori panpe
Intellectual Terry G say so
SOURCE : www.LyricsInGh.com
DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YO DO.
Hope you did not miss these lyrics too.....
[Lyrics] Stonebwoy - Real Warrior
[Lyrics] Banky W - My Regret
[Lyrics] R2bees - Party (Feat. Voicemail)
[Lyrics] D'banj - Mobolowowon