Monday, 25 November 2013

[Lyrics] Ruff N Smooth - Bad mind (Feat. Shatta Wale)

  adaawa       Monday, 25 November 2013




Artist : Ruff And Smooth Feat. Shatta Wale
Song Lyrics : Bad mind

   INTRO (Shatta Wale)
say we badder than bad outa Ghana
Ruff and Smooth shatta Wale eee
man a bad mind,man a bad mind obaa gbo
man a bad mind,man a bad mind obaa gbo
we go run dem,we go burn dem obaa gbo

   VERSE 1 (Smooth)
aaaaaah you tease don dey mad,obaa na
make you call me Obama
i go do to you like i did Osama
so iminiminimanimo from ghana
ah they'er like Akayida
make you ask sister Eva
dem want make my life be bitter
heey,i no give dem yard,even centimeter

   CHORUS (Smooth)
dem dem dem bady ooo
i dey see dem though dem a mind ooo,ahah
they wont try me ooo
but the more dem dey do dem dey faily oo,ahah
oh no no oh on
who don't know go know
bring it back make we run them again aaah
in the club we dey burst dem a brain

   VERSE 2 (Ruff)
ah,my paddie where you dey
can't tell me nothing wah you asay
in this world wey we dey
black belle people wan block my way
dem be who,dem dey do
go make dem run away
go make dem run away,so we see a better day
dem dey wonder,how we dey conquer
so dem surrender
dey no go fit win dat war
mosquito bite me wey i give am malaria
na me be the don make you call me your savior
ask from your boss wey edey your area ahh
dey wan try me ooo,manogedegede
dey wan beef me ooo,3ny3 b3t3b3t3b3t3
you can't hate me ooo
you have no choice than to love me ooo,love me oo
-->
   CHORUS (Smooth)
dem dem dem bady ooo
i dey see dem though dem a mind ooo,ahah
they wont try me ooo
but the more dem dey do dem dey faily oo,ahah
oh no no oh on
who don't know go know
bring it back make we run them again aaah
in the club we dey burst dem a brain

   VERSE 3 (Smooth)
this is a worning
to those who wont my falling
you can't stop my shining
al,al,all i do is win win,win win
if you wont try me charlie you go wound oo
come on,you try me,charlie i dey mad ooo
i dey cruise you dey walk charlie idi sad oo
eno be me wey i do ibi baba God ooo
now now now that we know dem be vampire
we go pray fire burn dem a empire
dem dey try pull we down we dey go higher
see Ruff and Smooth be the conquer
now we taking over
Ghana,London to Abuja
check your engine's speedometer
you be the Buddhist im your budder
dem lie iiiiee

   CHORUS (smooth)
dem dem dem bady ooo
i dey see dem though dem a mind ooo,ahah
they wont try me ooo
but the more dem dey do dem dey faily oo,ahah
oh no no oh on
who don't know go know
bring it back make we run them again aaah
in the club we dey burst dem a brain

   VERSE 4 (Shatta Wale)
shatta Wale eeee
now dem a wonder how me turn the dancehall king
tell dem mi a hold dy dancehall king
ina Ghana we a the ranking thing
so no boda afi test we
now dem sit sey dey we now wayome
but dem a talk about me daily
yeee nima grow me
so we tall dem we got the glory
the more dem stop me the more we go
we making money from all a we shows
dem still babies wen we run the shows
so fasten up and know we no joke
mmmmh me a dy dancehall king
Ghana rate me the dancehall king
mmmmh me a dy dancehall king
shatta movement dancehall king

    VERSE 5 (Ruff)
they you wont to say we no go do am
you wont to say we no go win am
without your help we no go make am
you no be God you no fit say am
you can not block my shine
and take what be mine
see nobody,can take my glory (2x)

SOURCE : www.LyricsInGh.com

DO GIVE US CREDITS WHEN THIS CONTENT IS COPIED.WE WILL BE VERY GRATEFUL IF YO DO.

Hope you did not miss these lyrics too.....

[Lyrics] Shatta Wale (Bandana) - Times And Seasons
[Lyrics] Fresh Prince (4x4) - Gbankelewa (All Over The World)
[Lyrics] Criss Waddle - Girls Abr3
[Lyrics] 9ice - Aje

logoblog

Thanks for reading [Lyrics] Ruff N Smooth - Bad mind (Feat. Shatta Wale)

Previous
« Prev Post
close