Wednesday 25 September 2013

[Lyrics] Chemphe - Can I Be

  adaawa       Wednesday 25 September 2013



Artist : Chemphe
Song Lyrics : Can I Be

    INTRO (Chemphe)
chemphe mh eh,mh eh,mh eh,ky3 ma ne y3 f3
kill beat mh eh,mh eh,mh eh,ky3 ma ne y3 f3
and all my ladies here,
shody just dey be eeeeee,eee eeee,come on

   VERSE 1 (Chemphe)
i like the way that girl dey wind e body,wind e body eee
sexy lady wey dey shine e body,shine e body eee
something dey do me eee,something dey move me eee
something dey push me say make i go,make i go
see the way she dey eye me eee
looks like the she dey like me eee
my regards to be your man realy

   CHORUS (Chemphe)
if you have a man see then i wanna know
if you have a boyfriend i don't wanna know
if you dating i don't wanna know
but if you single then i wan't to know
cus a wanna be your maaaaaaaan
please do understaaaaaand
can i be you maaaaaaan
lady be my girrrrrrrl

   VERSE 2 (Chemphe)
i don't know you but let's go and meet your mommy
meet you mommy eee
for dem pretty lady come come greet my paddies
greet my paddies eee
girl i like the way you walk
dey like the way you dey talk
and the things that you dey do girl
can i touch you,do am
can i hold you,do am
can i feel you,do am
wanna kiss you,do am
wanna taste you,do am
wanna knock you,do am
wanna love you,lady to the dang ahah
-->
   CHORUS (Chemphe)
if you have a man see then i wanna know
if you have a boyfriend i don't wanna know
if you dating i don't wanna know
but if you single then i wan't to know
cus a wanna be your maaaaaaaan
please do understaaaaaand
can i be you maaaaaaan
lady be my girrrrrrrl

   VERSE 3 (Chemphe)
eh,mh eh,mh eh,girl you dey drive me crazy
mh eh,mh eh,i dey love the way you dey smile oo
till now we making baby,mh eh,mh eh
i like the way you dey shake that baka bumbum,baka bumbum
pretty lady i wanna touch that baka bumbum,baka bumbum
cus it sweet and tender,girl i go dey render
walai walai if you open i go enter
sweet and tender,girl i go dey render
walai walai if you open i go enter
eye me make i dey eye you
hold me make i dey hold you

   CHORUS (Chemphe)
can be your maaaaaaaan
please do understaaaaaand
can i be you maaaaaaan
lady be my girrrrrrrl....till music fade

SOURCE : www.LyricsInGh.com

Hope you did not miss these lyrics too.....

[Lyrics] Shatta Wale (Bandana) - Tonite (Tonight)
[Lyrics] Ghetto KB - Number One
[Lyrics] D-Back - Change Your Life (Feat. EL)
[Lyrics] Double - Spark Ma Motor

logoblog

Thanks for reading [Lyrics] Chemphe - Can I Be

Previous
« Prev Post
close