Artist : EL Feat. M.anifest
Song Lyrics : Hallelujah
INTRO (M.anifest n EL)
ileleleileleleileleleilelele
haa EL,eeiee Manifest
haha M do to do ti do hoho,hehe
ileleleileleleileleleilelele
EL,this is crazzzzzy chaaarlie
VERSE 1 (EL)
then times i dey stay for D.C
then times nobody dey see me
i no dey biss cus i no dey T.V
wey nothing nothing dey border me at all ooo
hehe,then times i dey stay for Spintex
nothing i get but i get my hapiness
but in a twinkle of an eye ooo
ibi like i dey hala ibi Dollar be matter
CHORUS (EL)
but we go sing some hallelujah haha e
and the money go dey flowwww oo oo oo oo(for dey flow)
we be singing hallelujah haha e
and charlie we go dey wele money kudi kudi,kudi kudi for me oo hehe
VERSE 2 (EL)
then times i dey stay for London
roking my Nike,Adidass and SeanJohn
i never think say i go one day grow
wey all my paddies for my body go fly away(away hehehe)
then times i dey stay for Osu
nothing nothing we dey get for kotoku
everyday we dey drink,we dey smoke and the chicks dem dey
we never no say one day ego fade away
-->
CHORUS (EL)
but we go sing some hallelujah haha e
and the money go dey flowwww oo oo oo oo(go dey flow)
we be singing hallelujah haha e
and charlie we go dey wele money kudi kudi,kudi kudi for me oo
RAP VERSE (M.anifest)
yeah,ibi like magic
im a mavel,not average
now im lavish
see back in the day in class six
in my headphone i burn classics
hamatan was drag at the chopstick
lunch money we use to take spread chicks
small flex got complex
you need cash money to keep your baby fresh
but your boby left when the sugarbady came
now you vex you dey cry for the rain
hoho ho wawa
thought you a lesson money is pawer
money can afort you a three piece agbada
money be the gab between Bens and Okada
we dey job hard in come the incomes
cus after the income ofcource the chicks come
CHORUS (EL)
allelujah haha e
and the money go dey flowwww oo oo oo oo(go dey flow)
we be singing hallelujah haha e
and charlie we go dey wele money kudi kudi,kudi kudi for me oo
but we go sing some hallelujah haha e
and the money go dey flowwww oo oo oo oo(make e flow)
we be singing allelujah haha e
and charlie we go dey wele money kudi kudi,kudi kudi for me oo
Hope you did not miss these lyrics too.....
[Lyrics] Samini - CID Baby (Feat. 2face Idibia)
[Lyrics] Bradez - Nana Ama
[Lyrics] Keche - Body Lotion
[Lyrics] Sarkodie - Currency (Feat. Stonebwoy)