Monday 2 October 2017

Mr Eazi X Shatta Wale – Haters Lyrics

  adaawa       Monday 2 October 2017
Mr Eazi X Shatta Wale Haters Lyrics




Mr Eazi X Shatta Wale Haters Lyrics

INTRO Mr Eazi X Shatta Wale
Fake smiles when they see me
When dey watch my face
Shatta Wale
And demma pray to Medusa make i fall from grace
Dem don't know say no be my power nor by grace
Adey watch no man i focus on my race

HOOK Mr Eazi
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem


VERSE 1 Shatta Wale
See manna bless from birth
So nobody can keep my fame
We no dem face already
So gun short obaa yeeee - Ratatata
Who Jah bless no man curse
Everyday we go dey run dem - Oooh Sala
Afi me own me no joke with de thin here
No hater can test my likkle finger
This na African thing to mi London girl
dem thing na worldwide thing
Mi know dem people wey wan mi fall
But dem can test de African Dancehall King

HOOK Mr Eazi
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem


VERSE 2 Shatta Wale
Babanawo
Me i don't know what dem dey want ooo
Adey look my front ooo
But everyday dem dey follow my back ooo ee
Dem say Shatta Wale Baagbeshi
My God bigger than your Odeshi
Me adey play my formation
So you can't test my competition
 Agyei k3 onu koko, koko
k3 onu koko, koko
Hater dey come take superstar photo,photo photo
No ew) d) omi ni ojo, ni ojo, d) omi ni ojo, Mr Eazi
Agyei d) omi ni ojo
Shatta Waleeee say...

HOOK Mr Eazi
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem

RPT INTRO Mr Eazi
Fake smiles when they see me
When dey watch my face
And demma pray to Medusa make i fall from grace
Dem don't know say no be my power nor by grace
Adey watch no man i focus on my race

READ ALSO : Kidi – Odo Lyrics

HOOK Mr Eazi
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem
Fire burn de haters
Fire burn de haters - Fire burn dem

lyrics of haters by mr eazi x shatta wale
logoblog

Thanks for reading Mr Eazi X Shatta Wale – Haters Lyrics

Previous
« Prev Post
close