Wednesday 27 September 2017

Kuami Eugene – Angela Lyrics

  adaawa       Wednesday 27 September 2017
Kuami Eugene Angela Lyrics



Kuami Eugene Angela Lyrics

VERSE 1 Kuami Eugene
Anywhere you dey ago dey there ooh
My Sherikoko, My one and only
Ibi car you want ago hustle ooh
Baby take my heart, Baby carry go

CHORUS Kuami Eugene
If you think ago leave you God for bid eeh
If you leave me die i die bi this eeh
You dey show me things i can't resist eeh eeh
Ago mention your name to the whole wideworld
Ebi you wey dey give me joy


HOOK Kuami Eugene
Angela
Angela, you br the best quality of wife
Angela, Angela

VERSE 2 Kuami Eugene
Ego better make i suffer should you cry
If ibi heaven food dey ago go Sky
And ebi true adey talk, Me anodey lie oh
If you leave me today-today girl i don die


CHORUS Kuami Eugene
If you think ago leave you God for bid eeh
If you leave me die i die bi dis eeh
You dey show me things i can't resist eeh eeh
Ago mention your name to the whole wideworld
Ebi you wey dey give me joy

HOOK Kuami Eugene
Angela
Angela, you br the best quality of wife
Angela, Angela
Angela
Angela, you br the best quality of wife
Angela, Angela


lyrics of angela by Kuami Eugene
logoblog

Thanks for reading Kuami Eugene – Angela Lyrics

Previous
« Prev Post
close