Tuesday 5 September 2017

Ebony – Date Ur Fada Lyrics

  adaawa       Tuesday 5 September 2017
Ebony – Date Ur Fada Lyrics




Ebony Date Ur Fada Lyrics

Intro
If you break my heart i go date ur fada
Bony pon dis
Danny beatz
The 90s badgyal trend

Verse 1
See i heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like messi play like kaka
Dribble like Wakaso
You dey like barcelona, real madrid
Arsenal, Man U , Chelsea
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you


Chorus
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother (2x)

Hoook
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

Verse 2
See the love I have for you(3x)
It’s for nobody else but u
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no like Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti


Refrain;
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you

Chorus
But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother (2x)


Hook
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

Verse 3
Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba(2x)
Aai
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no dey Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti

Hook
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh
Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba(2x)
Aai

lyrics to date ur fada by ebody
logoblog

Thanks for reading Ebony – Date Ur Fada Lyrics

Previous
« Prev Post
close