Saturday 14 July 2012

[Lyrics] Trigmatic - Awula

  adaawa       Saturday 14 July 2012


Artist : Trigmatic
Song Lyrics : Awula

   INTRO (TrigMatic)
yeah,think of a typical Ghanaian setting
some pito bi ne ade ade and
you now people arround and all that
we dey try toes some Gh right here
oh charlie waakye ne kontomre

   VERSE 1 (Trigmatic)
everybody get e own
i see some girl and e touch me bone
i want her number but i no get phone
and inside her hand is hard like stone
i f3ri for shork fi s3 nim hu bidaa
i start dey read like a termomiter
i make confuse like a woabon teacher
speaking big engish nomenclature

i want her name she say Amanda
i start dey follow numu kabanger
i want to do some adventure
but she say i dey look like caricature
i can not share am ooo
ofcouse she knows i'm a chairman ooo
i get money to dey spread am ooo
and my face no fine no go scare am ooo

   HOOK
i want a girl wey dey climb mountain
i want a girl wey dey pass nineteen
no go ask me for phone or that kind thing
ee baa  that kind thing
i want a girl wey dey climb mountain
i want a girl wey dey pass nineteen
no go ask me for phone or that kind thing
raaaaa  that kind thing



   CHORUS
awulaaaa i see sey you dey come
but i wish sey i go come
but we both no go fit come
awulaaaa i see sey you dey come
but i wish sey i go come
but we both no go fit come

   VERSE 2 (Trigmatic)
ahh,love and care,check
kisses and hugs,check
Brazilian hair,no
eye lashes,no
Prada purse,no
wakye ne kontomre,ahhhhhhhh
she start dey talk too much
i start the bore
then i start throw pounch
i must to shine my eyes
you see the thing always suite her tie
ibi like i boo so i no dey kae
why sey she see my she start dey shy
want to know her house
but she say i must to buy her blouse
think say i'm brock like as)re dai mouse
so dant even wanna be my spouse

    HOOK
i want a girl wey dey climb mountain
i want a girl wey dey pass nineteen
no go ask me for phone or that kind thing
ee baa  that kind thing
i want a girl wey dey climb mountain
i want a girl wey dey pass nineteen
no go ask me for phone or that kind thing
raaaaa  that kind thing

   CHORUS
awulaaaa i see sey you dey come
but i wish sey i go come
but we both no go fit come
awulaaaa i see sey you dey come
but i wish sey i go come
but we both no go fit come
awulaaaa i see sey you dey come
but i wish sey i go come
but we both no go fit come

Hope you did not miss these lyrics too.....

[Lyrics] Asem - Bye Bye (Feat. Kwabena Kwabena)
[Lyrics] Asem - The Last Song
[Lyrics] Lil Shaker - I Like It Like That (Feat. Ed Young)
[Lyrics] EL - Obuu Mo

logoblog

Thanks for reading [Lyrics] Trigmatic - Awula

Previous
« Prev Post
close